Official lyrics of song Medikal provided by Koneeti 4040 studio to azurevoice for publication
Medikal Lyrics
Woss my people
Flow psych, gcn o
Yeah Yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah Yeah
Yusuph
Saw me with Bisi on Okada (It wasn’t me)
And then with Chichi in Bariga (It wasn’t me)
They even caught me on camera (It wasn’t me)
Omo na lie dem dey lie baby
Omo nise lofe tuwaka
Dem dey envy me and my cheeka
Gyala wine your booty for dada
Make it dope like kain kain
Pre chorus
Baby somanjo, you know I love the way you roll
You can put it on me baby you can take it slow
Gyal ya know that you can just feel at home
Home you can just feel at home
Chorus: Medikal Lyrics
Shake your big booty for a smart nigga
smoking hot lepa like my cigar
She wan turn my matter to medikal
Smoking hot lepa like my cheeka
Shake a big booty for a smart niggar
Smoking hot lepa like my cigar
She wan turn my matter to medikal (Oh oh, oh oh)
Baby so ma jo o
Baby so ma follow go
Baby so ma roll
Baby make we carry go
Carry go go go go
GCN: Medikal Lyrics
She know sey me steady pon the radio
Bad boy thing pon the video
My girl like to wine pon me steady o she like my vocal, in total she ma blood clat
Baby cool down
Blast your body pon me body gyal you know sey me I ready to love, me already loyal
Pinzy: Medikal Lyrics
My gyal want me to sleep on it on night
Fighting with the p like I’m really that Knight
She really want me to sleep on it all night
She wanna make me hit the p really nice
My gyal she far from the usual
Me I wanna chop your gala with my mineral
Good boy gone bad
Mr. Happiana
Take you down the Isle
My Phiona
Pre chorus
Baby somanjo, you know I love the way you roll
You can put it on me baby you can take it slow
Gyal ya know that you can just feel at home
Home you can just feel at home
Chorus
Shake your big booty for a smart nigga
smoking hot lepa like my cigar
She wan turn my matter to medikal
Smoking hot lepa like my cheeka
Shake a big booty for a smart niggar
Smoking hot lepa like my cigar
She wan turn my matter to medikal (Oh oh, oh oh)
Baby so ma jo o
Baby so ma follow go
Baby so ma roll
Baby make we carry go
Carry go go go go
Koneeti4040 Yusuph Music and Entertainment present W.O.N.U Album lyrics via azurevoice. Yusuph The Energy King © Roy Empire 2020 Album Medikal Lyrics